Download Mp3:Ak Songstress Move On


Ghanaian songwriter and singer Ak Songstress unleashed new song captioned “Move On“. Stream and Download this lovely song for free

[Download]


OFFICIAL VIDEO 


Ak Songstress – Move On Lyrics


Move On Oh

I. the Ak

A long time mi ah versatile!

Move on oh

Nowadays we no get strength to pamper your nonsense.

We no get time to tell you say baby we need to talk.

If you messed up.

you go get notification for phone.

By the time you wake up.

wetin you go see. “Baby is over!”

Move On Oh!

it”s over 2x

Move On Oh

Bye bye bye move on oh (You better check your phone)

it”s over 2x

Move On Oh

Bye bye bye move on oh

Gone are the days

If you dey fool, we dey worry ourselves.

We go dey talk to you

We go dey beg you say, please don’t do that.

Nowadays we no get time to write easy

If you try am for her

Two words you go hear

It’s over. No hypertension

If I follow you.

.ENJOYED AK SONGSTRESS MOVE ON, DOWNLOAD THIS MP3:   Send Dem by Larruso 

Comments

Popular posts from this blog

DOWNLOAD MP3 : Mona 4Reall – Blow

DOWNLOAD: Alomo Gyata Mp3 Song (Akwankwaa Hiani)

Everything Now by Fameye Ft Kwesi Arthur [Full Mp3 Audio]